2 years ago
We should all try to learn the lyrics
Nobody go ask you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam
Aah ha, lah-lah-laah-lah
I heard that you looking for Ladé oh
As I wake up this morning (uh-uh-uh-uh)
Landlord don call me (uh-uh-uh-uh)
My paddy don ring my phone
Say where that thing you promise me (tell me which level na)
I know say you no go believe
Dem no tell me say na so e dey be
Abegie take me back to days
When e be say na just to play and chop
Ohh eyyy
Ah! Adulthood na scam
You better get am for your mind
You gats to hustle, make a living 247 (Je ko ma shana shana)
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam
If you no get na you sabi
You no fit reason your padddy oh
But if na them need you
Dem go come to you
Come dey give you different
(Story oh, story oh)
This is super story oh
Though the story touch me oh
But I no fit send you money oh
If I say make I calculate (Calculate)
Wetin I dey spend from Monday to Sunday (Sunday)
Dey make me reminisce all those days
Wey pocket money go yakpa for my pillow case oh
Now I gast send the money lo le oh (lo le oh)
Everything wey I want
I must pay oh, mogbe oh
I fit to give anything to become a child again
Ah! Adulthood na scam
You better get am for your mind
You gats to hustle, make a living 247 (dem no dey tell pesin)
Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn pesin)
Nobody go send you free money(nobody go tell you)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam
Adulthood na scam
You better get am for your mind
You gats to hustle, make a living 247
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam
Leave me I want become a child again yeah
I want become a child again yeah
I want to play inside the rain, uh-huh
'Cause adulthood na scam
Total Comments: 0